[LYRICS] Loic Sumfor – perfect Lyrics ( download here )

Loic Sumfor perfect lyrics

Download

Loic Sumfor – PERFECT LYRICS

This is the official lyrics to Loic Sumfor – Perfect song. At the end of the lyrics below, we will provide a link for you to download it.


Le oh

My mama deny you Say you no get womb But na you I choose

Your friends them dey laugh you

And dem dey use you and they catch cruise

See I don’t care about your past

I only care about your present

Cuz no one else is perfect

They say you no go school

And you no know book Say you be fool

And the boys them dey confuse you

Withy juice you open foot See I don’t care about your past Me I just want deh for your future

Cuz me sef I no perfect hmmm

So I go start teach you from ABC

Till you reach university

Give you everything you need

Girlie do you believe me Ma girl

I’ll never leave your side I’ll never leave your side

The world needs you that is why you are here

(Mbelleh mama) And I need you that is why I am here (Mbelleh mama)

Don’t bother what they say

Cuz don’t really care (Mbelleh mama)

I always will be there

The world needs you that is why you are here

 

(Mbelleh mama)

 

And I need you that is why I am here (Mbelleh mama)

Don’t bother what they say

Cuz I always will be there

(Mbelleh mama) And I don’t really care

See anytime you land in a trouble

(I go fight for you)

And even when you no deh around

(I go dey pray for you) And when your friends them run leave you

(I go stand by you)

And even when you feel so lonely (My girlie I will comfort you)

So my baby no mind

They say bitter thing dem no fine

But bitter kola fine So I go call mamy Ngwa ei massa Make ei pull-up with palm wine So make we dance and dine Girl I no dey lie

We can go offline Cuz I gatchu baby

Ask Godemma

 

So I go start teach you from ABC

Till you reach university Give you everything you need Girlie do you believe me Ma girl

I’ll never leave your side I’ll never leave your side

The world needs you that is why you are here (Mbelleh mama)

And I need you that is why I am here (Mbelleh mama)

Don’t bother what they say

Cuz I don’t really care (Mbelleh mama)

I always will be there

The world needs you that is why you are here (Mbelleh mama)

And I need you that is why I am here (Mbelleh mama)

Don’t bother what they say Cuz I always will be there

(Mbelleh mama) And I don’t really care

 

Do you find Kimbi Blog - Latest Cameroon music and sports useful? Click here to give us five stars rating!

 
About Slimkyd Kimbiblog 1338 Articles
Slimkyd is an Entrepreneur, blogger, web developer.

Join the Discussion

No one has commented yet. Be the first!

Leave a Reply

Your email address will not be published.


*


KB Music of the Week






error: Content is protected !!